Skonto Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
Yeaza
Call me wiz on every track baby
Trackwiz is the name
Bokas
Say!!
How you doing baby girl come make we rock
See your body so on point eh me i wanna duck
Like sheke sheke bula with my shaka bula
But before then see my party don start
All my guys way dey come dem be party all stars
Shayo dey for here everybody don dey muzz
King of the new skool you know am the boss
The gbedu na for everybody na for u and yours
If you no go party oya comot no be force
No dey do shakara, show me what you gat
Weda zanku alanta, make you no dey kaku
But shaku shaku shaku
We go skonto we go swoh
We go daku daku daku
Its a brand new move along with the flow
Omo when you come thru
Non stop we dey go
I no go hear e don do
Jomape bounju
All my guys come thru.
We go rock all night
Oh yes !!
We go do am all night
Oh yes
Party no go stop we go do am
Oh yes
Galala skonto swoh
Galala galala skonto swoh
Galala skonto swoh
Galala galala skonto swoh
Heyyy
We go rock all night
Oh yes
We go do am all night
Oh yes
Party no go stop we go do am
Oh yes
Galala skonto swoh
Galala galala skonto swoh
Lika this lika that
Zaga what zagadat
Life is easy on this end omo eyan zagadat
Am the regulator like a thermostat
You never see my kind omo if you check the stat
And am plotting like graph
This party go palash
Fine girls good girls bad girls
Come over here
Come whine for your zaddy
Call me sugar zaddy
Galala skonto swoh
Everything on point omo men dem kpor
this the party of life no go come with your baby you go loose your wife
No dey do shakara , show me what you gat
Weda zanku alanta, make you no dey kaku
But shaku shaku shaku
We go skonto we go swoh
We go daku daku daku
Its a brand new move along with the flow
Omo when you come thru
Non stop we dey go
I no go hear
We go rock all night
Oh yes !!
We go do am all night
Oh yes
Party no go stop we go do am
Oh yes
Galala skonto swoh
Galala galala skonto swoh
Galala skonto swoh
Galala galala skonto swoh
Heyyy
We go rock all night
Oh yes
We go do am all night
Oh yes
Party no go stop we go do am
Oh yes
Galala skonto swoh
Galala galala skonto swoh
Yeaza
Hiyyyyy
They call me wiz on every track baby
Trackwiz is the name yor
Say!!!!
Bokas
Muna what it do
Pro c what it do
What it do
Oya giddem
Galala skonto swoh
Galala galala skonto swoh
Oya giddem
Galala skonto swoh
Galala galala skonto swoh
One time
Euphonious muna
Mixing original