Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2021

Lyrics

Yeaza


Call me wiz on every track baby


Trackwiz is the name


Hey shawty, cute likle tin my darling

Priceless queen my honey

Eh !!!

Baby wey dey gimme goosebumps

Anywhere i dey go e dey gimme goodluck

Hey God i i'm loving this love

Its a honor to know i dey call you my own

Other guy dem dey come but you love me alone

You know send them at all

You dey call me your own

You're a one of a kind

So i pledge to myself i go love you alone

So Dont your worry

all your worries bring it lemme carry go

You're ma baby i'm your daddy

so yu call me daddy yo

the way i'm loving you

I no fit go theres no letting go


Girl am loving you i wanti you i needi you

Girl am loving you i wanti you i needi you

Sayyyy

You're ma robocop , robo robo robocop

Sayy

You're ma robocop , robo robo robocop

Sugar pie cutie pie huddle bunnie robocop

Sugar pie cutie pie huddle bunnie robocop


Girl i want you for me

I'm happy to know that you dey there for me

And the loving is real

You be the one i dey carry dey boast

No send them at all make we denge dey pose

Cos your luv don arrest me like a robocop

Do as you like me i no fit talk

Bae ur luv is the law

Never for once i go break the law

Why i go lie when the luvin is pure

ur mugu ur maga for life

E nor go tey i go call u my wife

to give you a ring everyday i dey strive

To give you a baby like thunder for raining season me am ready to strike

You be the best of the best

Like say you do this beat do as u like burst the place

Do as you like


Girl am loving you i wanti you i needi you

Girl am loving you i wanti you i needi you

Sayyyy

You're ma robocop , robo robo robocop

Sayy

You're ma robocop , robo robo robocop

Sugar pie cutie pie huddle bunnie robocop

Sugar pie cutie pie huddle bunnie robocop


Girl am loving you i wanti you i needi you

Girl am loving you i wanti you i needi you

Sayyyy

You're ma robocop , robo robo robocop

Sayy

You're ma robocop , robo robo robocop

Sugar pie cutie pie huddle bunnie robocop

Sugar pie cutie pie huddle bunnie robocop


Robo robo ro

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status