
Bizzy Body (Remix) (Bonus Track) ft. Weird Mc Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2008
Lyrics
Bizzy Body (Remix) (Bonus Track) ft. Weird Mc - P-Square
...
we bring it back again
the remix
with your busy body eh (Yo! p)
everybody eh
it's the Weird Mc (Nothing dey)
Eh! eh! eh!
this is the remix
eh! eh! eh!
this is the remix
eh! eh! eh!
this is the remix
eh! eh! eh!
Okay now, reggaeton now, here we go now
who dey flow now?
Peter Paul and Shola, this na fresh from Naija.
Oya!
see them see them, them don come back again now
abeg my sister abi you get one agenda
why you put me in between middle of the center
cus me no like no pretender
so make you stop to dey look and start to dey groove
Peter and Paul Dem be one no be two
remember say Dem get the gbedu
wey go make you soji
I love your bumbum bae
you make me really want to touch your waist
when you hop up in the club oh
give them a run oh give them a jump oh
with your busy body eh
you go soji eh
everybody eh
move your body eh
with your busy body eh
you go soji eh
everybody eh
move your body eh
somebody say oh! oh! oh! o-o-oh
oh! oh! oh! o-o-oh
everybody say oh! oh! oh! o-o-oh
oh! oh! oh! o-o-oh
we don bring back the remix
everybody in the club una dey feel me
you dey soji Mr dj you dey kill me
whine up your body if you dey dig me
so make you tease me tease me till I lose control
or otherwise my sister we go commit murder
who be the baga who say we no dey go further
tell am say we no dey bother eh
who be the baga wey say we no dey go further
tell am say we no be losers we dey stronger
move all your body with your busy body thunder
GBOSA
gun shot go replace another
so make you stop to dey look
Peter and Paul Dem be one no be two
remember say Dem get the gbedu
wey go make you soji
girl I love your bumbum bae
you make me really want to touch your waist.
so when you hop up in the club oh
give them a run oh give them a jump oh
with your busy body eh
you go soji eh
everybody eh
move your body eh
with your busy body eh
you go soji eh
everybody eh
move your body eh
somebody say oh! oh! oh! o-o-oh
oh! oh! oh! o-o-oh
everybody say oh! oh! oh! o-o-oh
oh! oh! oh! o-o-oh
( eya go lonor )
Weird Mc
what you gonna do where you gonna hide
when we run the show nd we got the vibe
we got the clubs on lockdown
you better move your busy body now
kini mo wi kini mo so move your body keep it closer
no dulling, no gawking, no stalling, no shaking.
I just dey vibe dey go no be me oh
ijoya oh
(NOTHING dey) oh my goodness.
who be the baga wey say we no dey go further
tell am say we no be losers we dey stronger
move all your body with your busy body thunder
GBOSA
gun shot go replace another
so make you stop to dey look
Peter and Paul them be one no be two
remember say them get the gbedu
wey go make you soji
girl I love your bumbum bae
you make me really want to touch your waist.
so when you hop up in the club oh
give them a run oh give them a jump oh
with your busy body eh
you go soji eh
everybody eh
move your body eh
with your busy body eh
you go soji eh
everybody eh
move your body eh
with your busy body eh
you go soji eh
everybody eh
move your body eh
with your busy body eh
you go soji eh
everybody eh
move your body eh
eh! eh! eh! eh! eh! eh! eh!
Yo! P
Run things rudeboy.
we bring it back again the remix
with your busy body eh
yo!p
everybody eh
nothing dey eh