Bank Alert Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2016
Lyrics
Ahh iye eeh eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for you eeh eeh
Iyo go to (Iyo go to) Iyo go to (Iyo go to)
Kainje nai ke Bishop na ega di go (ega di go)

Kainje nai ke Bishop na ifa di go (ifa di go) ehnehn
Today na today eh, and when I finish you go no say na me
As you dey they delay eh, to prove my love you must to chop my money eeh
Because my bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all na badam, baby take a look around
My bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all na badam, make you take a look around
Ahh iye eeh eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for you eeh eeh
Iyo go to (Iyo go to) Iyo go to (Iyo go to)
Kainje nai ke Bishop na ega di go (ega di go)
Iyo go to (Iyo go to) Iyo go to (Iyo go to)
Kainje nai ke Bishop na ifa di go (ifa di go) ehnehn
Like play, like play eeh
The person wey one chop you run dey beg to stay eeh
Dem say I dey craze
Say which kin love be dis
They don’t know how I feel
Baby say something (something)
Make we do something (something)
I ye eeh, let me here you say I do
Baby say something (something)
Make we do something (something)
I ye eeh, baby mu na gi be bi ooh
Because my bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all na badam, baby take a look around
My bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all na badam, make you take a look around
Ahh iye eeh eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for you eeh eeh
Iyo go to (Iyo go to) Iyo go to (Iyo go to)
Kainje nai ke Bishop na ega di go (ega di go)
Iyo go to (Iyo go to) Iyo go to (Iyo go to)
Kainje nai ke Bishop na ifa di go (ifa di go) ehnehn
Ehnehn Ehnehn
Ehnehn Ehnehn
Iye eeh Iye eeh
Iye eeh ehnehn
Emmanu o di ri zi o, eeh,
Imakuo ogim jido, eeh eh eeeh
Imakuo efisi nji ooh (efisi nji ooh)
Efisi nji ooh, imakuo ndi ndi di o