![Famous](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/14/3514c7e5add148dbab2b65699312c0f1.jpg)
Famous Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Famous - flixy honcho
...
INTRO
yeah! i be like! famous in dis stuff you know!
yeah! Flixy! honcho! haah!
cheeeel! one hand on the street you know!
we gonna make it mehn! to all hustler right in the street mehn!
YSCMG HAAH!
HOOK
from the bottom to the top!
dis is a soul survivor!
you most be famous!
you most be fame!
2x
VERSE 1
dem say i give my soul out so i feet blow!
dem just dey run dia mouth for street, like radio!
no dey judge the thing wey be say say you dont know!
e feet be your turn tomorrow brother you dont know!
make we go hustle nigga make we go hama!
poverty no get joy e feet nack you hammer!
see i no be m.i i no want drop grammar!
see buhari bo dey joke go become farmer!
Sunday don dey come na we be choir singers
but even church dey tell me say i no feet make am!
see i decided to leave the church and be a dream chaser!
but i know my God and I'm on God zone!
they give me pose for church i say i no feet do am!
pastor come dey reck like say konji dey do am!
see no be everybody wey go preach on Sunday!
now they use my matter dey preach like say na praise worship!
HOOK
from the bottom to the top!
dis is a soul survivor!
you most be famous!
you most be fame!
2x
VERSE 2
ah! e to hard for me bro before i finish school!
with ND wey i do i no feet get job!
university give me admission but i too broke!
school no give me joy so i drop it out!
ladies no dey call because i too broke!
my homis run away coz i no get pocket!
everyday and night I'm on my hunger session!
fasting everyday no Ramadan season!
i put God first the family and my hustle second!
everyday and night I'm on the studio session!
lord i want your blessing thats my prayer point!
heaven go hear my voice on my prayer session!
I'm regaining confidence on prayer point!
back on my feet i wanna go to war!
soldier is in the jungle better step back!
famous'n my blood mr flixy honcho!
HOOK
from the bottom to the top!
dis is a soul survivor!
you most be famous!
you most be fame!(we most be famous street)
2x
REHOOK
from the bottom to the top!
dis is a soul survivor!
you most be famous!
you most be fame!
2x
OUTRO
you most be famous!
we most be famous!
i most be famous! eh! eh!
one hand on the street!
one hand on the bible!
we most be famous! street!
we most be famous!
(mr pen on dis shit you know)