Good Wish Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Good Wish - flixy honcho
...
INTRO
eeh! original! ahhhhhhhh! yscmg niga!
HOOK
i dey pray for the blessings, everyday and night for the blessings!
more grace to my hustle, more life to my enemies!
i dey pray for the success, everyday and night for the success!
jah bless my hustle, more joy to my enemies!
If you wish me well ooh i go wish you well!
if you wish me bad brother i go wish well ooh!

if you wish me bad sister i go wish well ooh!
VERSE 1
na dem dey talk we lazy!
after all we dem boys ain't lazy!
dem dey do us bad ooh but we dey do dem well ooh!
dem go dey talking for teli!
see the way our money full dia belli!
dem dey do us bad ooh but we dey do dem well ooh!
see the youths for the street dem dey vex!
see the soldiers wey dey bush dem dey vex!
even ladies no dey smile dem dey vex!
no job na corruption dem invest ooh!
dem go say no worry, two days don cast nobody!
we dey hustle for money, everyday and night brother no money!
HOOK
i dey pray for the blessings, everyday and night for the blessings!
more grace to my hustle, more life to my enemies!
i dey pray for the success, everyday and night for the success!
jah bless my hustle, more joy to my enemies!
If you wish me well ooh i go wish you well!
if you wish me bad brother i go wish well ooh!
If you wish me well ooh i go wish you well!
if you wish me bad sister i go wish well ooh
BRIDGE
ayaga yaga yeh mama
ayaga yaga yeh
4x
VERSE 2
started from the bottom to the top!
twelve years in the street to the top!
nobody give a danm about my voice back then but right now na my story dem dey talk!
street will never fade up when you gat dem boys!
we hold one, we give one!
life e be like movie act behind the scene!
so many shot in a single act!
BRIDGE
ayaga yaga yeh mama
ayaga yaga yeh
4x
HOOK
i dey pray for the blessings, everyday and night for the blessings!
more grace to my hustle, more life to my enemies!
i dey pray for the success, everyday and night for the success!
jah bless my hustle, more joy to my enemies!
If you wish me well ooh i go wish you well!
if you wish me bad brother i go wish well ooh!
If you wish me well ooh i go wish you well!
if you wish me bad sister i go wish well ooh
OUTRO
yeh! honcho! Lyons den! yscmg nigga!