I Hate Nigeria Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2020
Lyrics
I Hate Nigeria - Dee Wayne
...
Aight
I was suppose to start this with yes y'all ladies and gentlemen it's D double E Wayne up in this motherfucker. Buh, I'm fucking mad right now
I hate Nigeria first
I dislike and I hate Nigeria yes
imagine say buhari's child was raped men castle talk
E don't matter either within or outside aso rock
Buh probably one of the men dem wey suppose protect her
I swear this wouldn't be a case of instagram protesters
Same thing happen to some girls I mean it's still raping but for president child war go dey this country immediately
Niger is so fucking cursed man reason am na
Imagine matter wey sup with little Tina na
Police mistakenly shoot president child no take me play
Dem go lock the entire police stations for Abj
Even NG of police gan dem no go free forgive am
But now she's just a commoner so na justice for Tina
The mother of this child go probably sober forever
But matter over soon as drake do one timaya cover
Cos at this point there's a music that will shake leg
Which kind conji dey shack una sev to dey rape girls
For God sake are we not tired of the death rate
Last year she met her death day in her birthday
GOD
Richest country you can rate nigeria, first
Poorest people you can rate nigeria, first
Bad economy relate to Nigeria sev
I repeat once again I hate Nigeria, yes
I hate Nigeria, yes