Netflix Riddim (Outro) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Kill d boy on a low
When you see the boy you dey ghost
Comment tu at appelle you Dey post
If you don't love me lemme make I know
I say you be that good pesing
She be kind girl wey Dey give e blessing
Only say she Dey too dey gimme stressing
Bon appetite girl be like she wan test me
I go Call you on face time shi
Or you fit to come to my crib and chill
Put on Netflix and chill
I go put on Netflix and chill
I go Call you on face time
Or you fit to come to my crib and chill
Put on Netflix and chill
I go put on Netflix and chill
I go Call you on face time
But you can come to my crib and chill
Put on Netflix and chill
Put on Netflix and chill
Fine Boy she say I Dey for her head
Bad Gyal Dey my bed
As a sharp boy you no fit use me dey play
Fine boys Dey her head
Fine Boy she say I Dey for her head
Bad Gyal Dey my bed
As a sharp boy you no fit use me dey play
Fine boys Dey her head
She Dey like dem tall I be ogologo
For the down side bukwa dogodogo
She call me sharp boy i be Omo ologo
Anywhere you go me I wan follow go
Oh my baby go down
Let no man put asunder o
If you be liquor I go gulp am
Dey say you be course I go sort am
Oya make you Jowo o
Gimme good vibes baby kojo o
Only your food me I go chop
Carry benz enter your domot
Oya make you Jowo o
Gimme good vibes baby kojo o
Only your food me I go chop
Carry benz enter your domot
For your Domot
I go Call you on face time
Or you fit to come to my crib and chill
Put on Netflix and chill
Put on Netflix and chill