Facts (Freestyle) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Hello smart
Eh wolfgang howfar na
Obatago yes na
Oya deliver ya to my doorstep
One otu two abuo
Obuna ida ako maka money sie eba puo
Container m abatago by smart xpress
Imana munagi ma say na money come first
I bin wait my turn kita muwa buzi next
Egwu buru class okwa muwa ga agba first
Ngwa juo sixpence nwoke budi best
Enwem dinner date okwa asa gi bu my guest
Mpa make you no vex i say make i confess
I say make i confess
Make i take am slow abi make i turn flash
One hour i still dey go i no dey cum fast
E be like say i carry belle i dey spit facts
No copy my lifestyle before ibanye one chance
Nwanne ifu ife nfu ikoo
Oburom ka ana agbara apiriko
Onye igbo bia onye hausa zoo
Father catholic nanu udo
Umu aloba gi ndi nleka
Men m ogidiga
Small london abiriba
Sem photo ogidika
But guy
Kedu ife na evesiyi
Your babe na e text m
I snub am guuy
Ikwesi e respect m
Why ijina e stress m
One otu two abuo
Obuna ida ako maka money sie eba puo
Container m abatago by smart xpress
Imana munagi ma say na money come first
I bin wait my turn kita muwa buzi next
Egwu buru class okwa muwa ga agba first
Ngwa juo sixpence nwoke budi best
Enwem dinner date okwa asa gi bu my guest
Mpa make you no vex i say make i confess
I say make i confess
Hello smart
Eh smart idikwamma
I don see am for my doorstep oh
Oh confirm oh confirm
Smart xpress
Smart xpress
Taaaa
Smart xpress
Awuuuu