![Coconut](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/21/73c373ca325746bdb7f827f0b8d951d8H3000W3000_464_464.jpg)
Coconut Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2020
Lyrics
Yah yah yah uh
Dem call me Femidave
Eh eh eh
Dem be tryna break coconut for mi head
Many things dem do me wey I can’t comprehend
One day me go blow but my brother no know
Life to short me no bother
So me take am low low
Uh uh uh me whan blow o o make I kill show
Uh uh uh me whan blow o o o make I kill show oo
Smile for my face dem wicked for my back
Me real real but them snitch for my back
Who I Go reason my matter I no know oh I no know oo
Cos some brother no be brother and sister no be sister
And some brother no be brother sister no be sister oh no ooo
Uh Uh Uh nobody o when owu Dey blow me mi see no body o uh ooo
Uh nobody o o when owu Dey blow me mi see nobody o
I say nobody o when owu Dey blow me mi see nobody o uh o
Uh nobody o when owu Dey blow me mi see nobody o
Dem be tryna break coconut for mi head
Yeah yeah yeah yeah
Dem be tryna break coconut for mi head
Koba
Eh eh dem be tryna break coconut for mi head , woah woah woah Whoa dem be tryna break coconut for mi head o
Oh I say chebele chebele Che
Everyday nah chebele chebele Che Che
Oh say chebele chebele Che
Huh dem be like that chebele chebele Che Che