GEZUZ Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2020
Lyrics
With my soul take me far
With my soul take me far
With my soul oh oh take me far
Choir master to hun se mojo
Omo pastor to hun se stripper
Left home when I was 5
Nah Benjamin dey make me grind
Greener pasture nah im I dey find
Give me cut give me lime
Treat me bad but I do no crime
Loving rules wey dem no legalize
Chuk leg for my shoe if e go size you
Many shit wey I no fit emphasize
Run many errands kin to ba de bi
So many shit but kogbagidi
All these pikin just keep on vexing
From Gwagwalada to lasgidi
Trust no one with my shi shi
Wonder how naira fall for cedes
Eh eh ba mi ko ina e lo hun yo sibi
Local man running all them cities
Lingard yin score o shenk lukaku
Mo handle matter yin fu awon amotekun
Omo ise yin tun ni enu oga hun run
Se ri pe e ti be ju
Dem say nah music we Dey use our money do
Pe awa o ni ajeseku
If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus
Many girls for no show us love for this street wey we Dey dey grind
If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus
Many of you wey Dey look at us for no get any hope in is
If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus
Many girls for no show us love for this street wey we Dey dey grind
If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus
Many of you wey Dey look at us for no get any hope in us
Money on my mind like what tha fvck
Devil in my heart but my crush nah God
Who for survive if no be Gesus
Poverty fit nack person for cross
Pako boy now looking posh
I go run mad if I think them all
E repeat mi kin ma ba awon omo yin but fvck it all I'm heading up
Ni modi ni mosan ni Ayobo de command
From gate to ipaja
Gbo gbo owo yin ni ma fi ipa gba
Poverty so bad motherfvcker so I quit being legal
Run shit for so many years but popo still no catch me

Gesus