![Thank God For Grace ft. Skyboi](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/20/bfa3a2a38e9245a1a41bd2620b4ece08_464_464.jpg)
Thank God For Grace ft. Skyboi Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
I be one wey dem waiting for
Na my matter dem dey their Carry for their head
Oh oh yeye
Oh yeye
Thank God Man no be God oh
God no be man Oh yee
Thank God oh
No be my fault say everything is going well for me ye iye
No be my fault say am so blessed welly welly oh
Thanking God for the Grace
Blessings just dey coming my way
No be by power na Grace
Oluwa Eshe gangangan
Thanking God for the Grace
Blessings just dey coming my way
No be by power na Grace
Oluwa lon gbemileke won seh
See me now am so versatile
We dey murder any beat
Talk of many styles
Omo na grace oh
Na by grace oh
Bad belle want me down
Dem dey hate oh yeah
Hmm dem dey pray for my downfall
God gat my back won ti jabo
See me dey thank God now
For the Non stop blessings he dey showers on me all while eh.
Steady on my lane
I dey grind oh
Blessing just dey work for me
Hard oh wu
Naso dem dey wanting my downfall
Oluwa gat my back
Moti jelo jelo
To God be the glory
Moti felo felo oh nah
Thank God for grace oh
Thank God for grace oh
Thanking God for the Grace
(Thank God thank God)
Blessings just dey coming my way oh
No be by power na Grace
Oluwa lon gbemileke won seh