Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2021

Lyrics

Anytime you pass for my area oh

Lady O

I dey craving for ur matter

Wetin you carry for back O

Baby O

Make me Segfranx just dey Stagger


Baby kini koko

Wetin dey sup sup

Be my Ololo

Make we dey roll O

Don't tell me No No

Lady oh lady Oh

My sheri Koko

Dancing like Poco

Sweet me like Choco

Make me your romeo

Don't tell me No No

Lady oh lady oh

Baby kini koko

Wetin dey sup sup

Be my Ololo

Make we roll O

Don't tell me No No

Lady oh lady Oh

My sheri Koko

Dancing like Poco

Sweet me like Choco

Make me your romeo

No tell me No No

Lady oh lady oh


See as my body dey hot baby

Na only your water fit quench that my fire

You dey high me just like lager

You gat so thirsty

Make me go crazy

My body dey shaking oh

Your body keep calling me lady O

It's really so tempting lady o

Ma shemi lese Omoge yi o

Lady O

We go party after party

Lady O

Bring all your friends come

Lady O

No time to check time

O lady o

You are doing well O Lady O

My sweety freaky freaky poraro

Your bumper fit killi person lady oh

Mashemi leshe Omoge yi o

This thing wey you carry na Divine O

Your body keep calling me

Lady oh lady oh

It's really so tempting lady o

Ma shemi lese baby yi o

Lady oh lady oh lady oh oh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status