![TE AMO](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/14/4935e3ccb1754e638d6ce383aa8df762_464_464.jpg)
TE AMO Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
Oh what ah life inna city
I see the love in ah 3D
I want ah love without pity
Gimme likkle vibes make I see things
E be your body wey Dey gimme
All of the vibes that I'm bringing
And should incase you are thinking
All of my guys won gba kiki
See
And normally Badman no dey fall oh
But I still dey and I'm standing tall oh
And what I did everything was just for you
And I for say make we just Dey run go
But na their mouth leave them make dem talk o
Olomoge say na you I want regardless oh ah
Te amo
Te amo
Oh baby Te amo
Te amo Te amo
Say make I love you die
Te amo
Te amo
Oh baby Te amo
Te amo
Te amo
Say me I love you
As I Dey here so
I Dey find love
But she wan play me like Cristiano
She ah tell me say me flowing pass water
She ah do me plenty wicked like Ota o
E be you that I'm wanting
No other girl do me strong thing gbabe
You are like the spark to my fire
Me ah go light you tire
See
And normally Badman no dey fall oh
But I still dey and I'm standing tall oh
And what I did everything was just for you
And I for say make we just Dey run go
But na their mouth leave them make dem talk o
Olomoge say na you I want regardless oh ah
Te amo
Te amo
Oh baby Te amo
Te amo Te amo
Say make I love you die
Te amo
Te amo
Oh baby Te amo
Te amo
Te amo
Say me I love you die
Omo toh fine to wa le le le
Nkan to fe ma Shey Shey Shey
To ba ti de ko wa gbe gbe gbe
Oh baby baby
Omo toh fine to wa le le le
Nkan to fe ma Shey Shey Shey
To ba ti de ko wa gbe gbe gbe