![JAH KNOWS](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/14/4935e3ccb1754e638d6ce383aa8df762_464_464.jpg)
JAH KNOWS Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
I just Dey my Dey
Only jah be the coach wey fit tell me How to play my game
They try run my race
Wey that man oh wey that man
Wey wan take this place
You can't take this place
Small time say my phone
Don they ring oh
Say na my song be their ringtone
I really wanna shine like albino
Make money like e be crypto
Any time I try they try to put that Face on like they wanna cry
But baba don water my cup
Baba don water my cup
Only jah know
As I Dey do my thing oh
Only Jah know
It's you
Only jah knows
As I Dey waka kuru kere
Only Jah know
Only jah know
As I Dey do my thing oh
Only Jah know
It's you
Only jah knows
As I Dey waka kuru kere
Only Jah know
Only Jah know
Plenty friends wey dem dial call
What is mine it is my own
Them get money they go buy gun
Naso dem Dey tell me Bye gone Should be bye gone how
Now I'm a king and I be the don
Dem Dey try ring my phone
Dem be think say I don go
Low key steady biting like a python
Small time say my phone
Don they ring oh
Say na my song be their ringtone
I really wanna shine like albino
Make money like e be crypto
Any time I try they try to put that Face on like they wanna cry
But baba don water my cup
Baba don water my cup
Only jah know
As I Dey do my thing oh
Only Jah know
It's you
Only jah knows
As I Dey waka kuru kere
Only Jah know
Only jah know
As I Dey do my thing oh
Only Jah know
It's you
Only jah knows
As I Dey waka kuru kere
Only Jah know
Only Jah know