Pressure Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2021
Lyrics
Pressure - Prinx Emmanuel
...
prinx emmanuel
brother nwachukwu oohh ooh
abeg oh don't be sleeping on a bicycle
chorus:
I say na small small dem dey use dey
eat soup wey hot oyoo
I say na small small dem dey use dey
eat soup wey hot oyaa
dem no dey rush am oh
I say dem no dey rush am oh
dem no dey rush am oh no
I say dem no dey rush am oh
ayee
No gree make person give you unnecessary pressure yo
No gree make person give you unnecessary pressure yoo.
nono iye ya be nono
iye ya be nono
iye ya be nono
as you go about your hustle
you dey hustle for the bread ooh
you put in all your muscle
and eh be like say you never sale
no gree make person put you for high jump
if you never see am now eh go soon come
I know say people go dey say see your mate
if you reason that one my brother you go carry gun.
cos you no spend all your money because you want to impress oh.
you know some people sure, some people go like to oppress oh
you are addressed by the way dress
no mean say, every day you go dey buy new dress oh.
don't rate your self by what you see on the Gram.
everybody on Instagram is a fucking millionaire
them go making to you feel like say nah you dey underground.
if you check well nothing dey behind.
chorus:
I say na small small dem dey use dey
eat soup wey hot oyoo
I say na small small dem dey use dey
eat soup wey hot oyoo
dem no dey rush am oh
I say dem no dey rush am oh
i say dem no dey rush am oh no
I say dem no dey rush am oh
uuuhh yeeh oh
make you no come dey do like say nah your own bad pass.
I say if you no see Turkey chop, make you chop crackers.