20-20 (Jigidem) Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2020
Lyrics
20-20 (Jigidem) - Prinx Emmanuel
...
...............Prinx Emmanuel.........
jigidem...onyewem Jesus jigidem
jigidem...onyewem Jesus jigidem
osogi kam ga gba,Meri gi kam ge meruwa
nyem Ike...onye nile kam hari da
Baba I know say you dey hear me..hey
for this 2020 make we dey alright oo..hey
make the blessings plenty plenty
everyday ceremony,get e money like e-mo ey
we no go pepper them Sha,we go dey give them Jedi Jedi
we don tire for the legedis legedis,make we buy Mercedes
better better go dey follow you follow me
that one go be nemesis
this year you no go bury your person,so you go even need to go cemetery
and one of the things we go dey far from you go be bad energy
that land you go buy am..hey
see that pikin you go born am..hey
that fried rice wey everybody dey fry,this year you go fry am
and one of this days you go carry bullion van go pay tithe,pastor go say stand up let me kneel down and pray for you
hey..hey..hey..
jigidem... onyewem Jesus jigidem
jigidem.... onyewem Jesus jigidem
osogi kam ga gba Meri gi kam ge meruwa
nyem ike...onye nile kam hari da
chai..chai..chai..chai..chai..chai..chai
see ehh
e get people wey dey wait...hey
for night them no dey sleep...hey
they want hear say,na one cable wey cut our sleep
Baba change am for them,abeg make them believe
make them dey see us for their TV anytime dey peep
see e get why
(e get why)
e get people wey don ready to they laugh me
and the one wey wan put sand sand for inside my eye
my guy they want to chop me like mishai
they want to make sure say the boy they cry
but on the regular..hey
am getting blessed on the regular..hey
so somebody tell them say they no go fit to corner me cus I get Jehovah
hey..hey..hey
on the regular.. hey
am getting blessed on the regular..hey
so somebody tell them say they no go fit to corner me cus I get Jehovah
jigidem... onyewem Jesus jigidem
(onyewem Jesus oohh)
jigidem... onyewem Jesus jigidem
(osogi)
osogi kam ga gba Meri gi kam ge meruwa.
nyem ike..
(ohh no)
onye nile kam hari da
( everyday .. every night)
hey..hey..
for this 2020.... hey
for this 2020...hey
make the blessings plenty plenty plenty plenty....hey
for this 2020.. hey
Baba for this 2020...
okay....
Prinx Emmanuel.........