Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2021

Lyrics

E dey enter body, e dey enter


Who are you, who are you

Wey you dey do all the things you do, do

Tell me say who are you, you

Tell me say who are you

Peep the news, see the cruise, shey you go sit down your side dey look, look

Tell me say who are you, you

Tell me say who are you


E dey enter body, E dey enter body

Shey e dey enter body

Oya make e enter


I gave you oil, I gave you land

You gave me gbos, you gave me gbas

I gave you purpose, no carry last

You gave it away, you carry jazz

I gave you brain, I gave you soul

You gave it away, to get some gold

Abu Dhabi na desert, no H20

You wey get still dey find passport

Omo na kolomental, make I summarize

Na only in Naija, nothing dey surprise

One person carry badge, one person carry gun

One person carry God, omo no carry last

Oya control yourself, you like dey shift blame

When you see your neighbor dey do nonsense

You no "Soro Soke", that means you be accomplice

But you go dey blame who dey for office


Who are you, who are you

Wey you dey do all the things you do, do

Tell me say who are you, you

Tell me say who are you

Peep the news, see the cruise, shey you go sit down your side dey look, look

Tell me say who are you, you

Tell me say who are you


E dey enter body, E dey enter body

Shey e dey enter body

Oya make e enter


Yo, but really though how far with the economy

Too many people synonymous with the poverty

The criminals doubled like they're raised to power

Then they played politics so they can't deliver

Basic needs of life to the common man

Common man you're the one supposed to govern men

Population getting close to 200 milli

Asides the ones in Canada, oh what a feeling

Irony of the women and children abuses

People feeling they're useless and we all got used to it

We can't get good jobs without connection

That's why the people keep dying in election

Kidnapping sef don turn occupation, our insecurity has the whole world's attention

Yet, people afraid to mention

Why? Cause police, they go tension


Who are you, who are you

Wey you dey do all the things you do, do

Tell me say who are you, you

Tell me say who are you

Peep the news, see the cruise, shey you go sit down your side dey look, look

Tell me say who are you, you

Tell me say who are you

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status