Headspace Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Can I tell you what I need right now
Good music and some peace of mind
Me and my lover with a kiss combined
Headspace with zero concern
Clear road make I Balenciaga
CNTRL Z, can I undo the drama
Look at my face as I give you the grammar
I just dey wait for some better karma
Like I dey traffic waiting for the green light
In my darkest days when the gen. no wan start
Man I need space in my head
Man I need space in my head
Man I need space in my head
Man I need space in my head
I no get pikin
I neva kill person, no dey run from olopa
So why stress dey my corner
Come and listen
Cuz I need some fans wey go jam my jams
Equal to a dollar
Na the reason I dey scratch my head
Things to be said and needs to be met
E no easy, this adulting thing
Make I show myself love nwantiti
I no dey available, thinking how my rent is due
And my motherland economy na obstacle
We get mission to beta shey e dey possible
Send Tom Cruise, make him show us what to do
Simple, hammer my talent, skillful
Make e put food on my table
Cuz some people dem go look you like cripple
Dem say my life na riddle
Like I dey traffic waiting for the green light
In my darkest days when the gen. no wan start
Man I need space in my head
Man I need space in my head
Man I need space in my head
Man I need space in my head