Collect Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2016
Lyrics
Incubation.... haaaa y'all ready know!!!
No be say, no be say.....no be say oooooo
No be say, no be say.....no be say I
No be say i don sharply forget
all the things wey you use my eyes see Margareth
nne! biko, abeg leave my shirt
you wan dey form lover girl cos of the big wallet
back then i dey hustle you dey flex am with chukwuma
pepper never rest you come dey talk say i be juvenile
na me be M.J, shey na you be smooth criminal
omo boy don blow you don turn looku looku now
never underestimate the cloud i be sitting on
when i burst through i make crowds do the wiggle on
this here is to make the pretty ladies do the dance,
take a low pose and spread big and Bang!!! booty bounce
wait!!!! before i forget, e be like say i dey vex about that girl
that Margareth wey been dey make me regret
but the clock's ticking, no time to get conversating
i'm too busy to be caught hating
so while we breaking it down, get off your seats and bump to this
and tell your girl she can rock to this
Oya Collect, ma lo forget
if you form say you bad, we go pull your shirt
ma lo go, shey you think say we dey play for here
you still dey form? take a shot and you go kick bucket
Oya collect, ma lo contest
if you got a big booty, oya start dey twerk
forget your guy, girl you know say i get big wallet
you dey shy? come on baby let me ease your stress...wa gba....
dem go collect (7x)
cos its fresh out the kitchen boy, fresh lasgidi boy
Naija to GH but still rep my city boy
never bother 'bout the hate cos the shii to dey gimme joy
if it ain't bumping where you at hommie re-deploy
flow don connect, never heard about HIGH M go on net
told you i'd be back with a BANG! you don forget?
getting wet from the cash flow... come collect! Pop in More or less
when it all started niggaz didn't believe us
but we headed to the top we ain't dropping like detox
we rip off competitions like bras on cheap whores
we riding the heat off, we balling they beef us
when we banging every show dem go talk say na politics
mathematically dem go call am inequality
but cool story mehn we all about the bass
make your booty bounce, cos we bouta take the whole city TURN UP!!!
Oya Collect, ma lo forget
if you form say you bad, we go pull your shirt
ma lo go, shey you think say we dey play for here
you still dey form? take a shot and you go kick bucket
Oya collect, ma lo contest
if you got a big booty, oya start dey twerk
forget your guy, girl you know say i get big wallet
you dey shy? come on baby let me ease your stress...wa gba....
dem go collect (7x)
Finna feed the streets with the bang, me na fear no bagger
every other day, me i stand, no stagger
do the dutty whine, make dem call you dundie, make dem ladies steady shake body
Finna feed the streets with the bang, me na fear no bagger..................