![Only You](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/03/0E/rBEeMVf6-EaAGgMcAAC5zSEgGPo237.jpg)
Only You Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2016
Lyrics
Only You can make a life for yourself.......
I dey with my guy one day... e say Gbasky life don tire me
shebi i used to eat twice a day, with my little pay, Oga don fire me
How am i supposed to live? How am i suppose to feed?
i don try... e don tey wey i don dey cry
as you see me so, i never chop for like nine days
That one no mean say make i give up on my dreams
as i believe....oh yeah
Na only you fit to chain yourself
Na only you fit to change yourself
Na only you fit destroy yourself
Na only you fit to make yourself
cos Nobody better than you
Nobody better than you
Nobody better than you to make your life work
Government bad!!! but that one no suppose be your excuse
As a youth wey sharp... Opportunities dey, no misuse
The way wey you dey for rain, na the same way you dey for hamattan
lobatan, you're waiting for Jonathan (dey dull yourself)
your life is in your hands....
Na only you fit to chain yourself
Na only you fit to change yourself
Na only you fit destroy yourself
Na only you fit to make yourself
cos Nobody better than you
Nobody better than you
Nobody better than you to make your life work
Na only you fit to chain yourself
Na only you fit to change yourself
Na only you fit destroy yourself
Na only you... Na Only you (2x)