![Kilofoshi](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/03/0D/rBEeM1f6-56AQ5aJAACm8cQAvSc067.jpg)
Kilofoshi Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2015
Lyrics
Intro
I remember back then
Dem talk say say the boy no go blow
But the boy no only blow
But the boy get money to blow
Confirm ****
Wey fe no kilofoshi
Wait
They don’t know
We are fe num kilofoshi
Na my life I go live am o
But the people still dey won judge me o
But I no dey see dem o steven wonder
Do the bull shit o
Have been around the world
Talk how many things now
Ego money no be thing now
So baby just whyne for the thing na o
Baby girl whyne for the thing
See my girl for the corner she feeling the nigga
If she follow me na enjoyment go kill am
Baby just whyne for the thing na o
Baby girl whyne for the thing now
See I won run to the city in a ghost
See I won run to the city with my worst
If don’t know about the money
E better not to call me cos if you
Not talking money brother
You talking nothing
Cos the girls don figure
Sey the boy na bad nigga
So she whisper sey she love me
She tell me sey she want me
***********
I remember back then
Dem talk say say the boy no go blow
But the boy no only blow
But the boy get money to blow
Confirm ****
Wey fe no kilofoshi
Wait
They don’t know
We are fe num kilofoshi
Na my life I go live am o
But the people still dey won judge me o
But I no dey see dem o steven wonder
Do the bull shit o
Na my life I go live am o
But the people still dey won judge me o
But I no dey see dem o steven wonder
Do the bull shit o
Have been around the world
Talk how many things now
Ego money no be thing now
So baby just whyne for the thing na o
Baby girl whyne for the thing
See my girl for the corner
She feeling the nigga
If she follow me na enjoyment go kill am
Baby just whyne for the tee now
Baby just whyne for the tee now
I dey kill am o
Ladies call me rttt
Oya call me the killer o
Run town noni ttt