Gallardo ft. Davido Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2015
Lyrics
Intro
Run town
Run town
Davido davido
Lelele lelele lele
Ehn
Gallardo
Maka nosi hillardo
The boys ona Chicago
Monado
O baby
She dey whyne like sunami
She fine like victoria kimani
She carry
Anamati
Ifemuninu vasachi
Ubenty
Roboto gafari
All the girls dem dey whyne on
All the girls dem dey lie down
See the way that she go down
Number one on the run down
Oya moti de
Oya kehinde
Oya bolanle
Where dem dey where dem dey
Where dem dey when I dey for gutter
Where dem dey when I dey for street
Ehn ehn
Sey dem say dem buy my song for telma
As e dey go put it on the beat
Ojuju calabar maami maami
Love the way that you gbanran nu
I dey gbadun your waist o
Girl he like your way o
You dey put me for probe o
Oya make you jo make you show case o
I get money for my briefcase
I enter the place make we relate o
Oya fi ijo gbowo
Mofe kole mole
Alelelelelele
Emi ati iwo
Enter my gallardo
My gallardo
Omo you confirm
Confirm
Oya oya make I recharge
Recharge
Baby no dey rewind
Rewind
Take the thing from the behind
Where dem dey when I dey for gutter
Oya where dem dey when I dey for street
Sey dem say dem buy my song for telma
As e dey go put it on the beat
Ogini
Lambogini
Astormati
I go pay you salary
Alhaji
Run town alhaji
Wey asernal bugadi
Look at my ferari
And the girls dem dey whyne am
Ani as dey lie down
See the way that she go down
Number one on the count down
Oya moti de
Oya kehinde
Oya bolanle
Where dem dey when I dey
Where dem dey when I dey for gutter
Where dem dey when I dey for street
Ehn ehn
Sey dem say dem buy my song for telma
As e dey go put it on the beat
Oh oh
Oya fijo gbowo
Mofe kole mole
Emi ati iwo
Enter my gallardo
My Gallardo
Ogini
Lambogini
Ogini
Astormati
Tees boys
Ehn ehn
Lelele
Lelelelele
Lelelelele
Ehn ehn ehn