Enemy Of Song Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
(intro)
Enemies dem be sitting down for so long
Badmind no be fool around for too long
Bad mind dem be sitting down for so long
Enemies dem be fool around for too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
Mothers place no one can curse
Eh wetin dey curse many years na wetin we spend for one day
Wetin take us many years
Na him we spend for one day
Giniki dey for bayelsa
Giniki dey for jos eh
Giniki dey for bayelsa
Giniki dey for jos eh
Kidnapping dey for port Harcourt
Nau dey don fm am to our pikin dey
Kidnapping dey for port Harcourt
Nau dey don fm am to our pikin dey
Now when I look around
All I see na poverty
And when I look the politics
All I see na greed
Truth no dey alive
Truth cant see the light
Truth no dey alive
The truth cant never see the light
Every ***politicians make dem see the next day
Make dem wait and see someone like obama from Nigeria
Make dem wait and see Mandela, marthin Luther king
Make dem wait and see someone like promise from ghana
Enemies dem be sitting down for so long
Badmind no be fool around for too long
Bad mind dem be sitting down for so long
Enemies dem be fool around for too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
Mothers place no one can curse
Giant of Africa oh hey
Na we be third for the continent
Look at war for bayelsa
Maybe that’s why I no want know the answer
Government go settle the kinsmen
Kinsmen no go settle the youthmen
And if e be you dem vex
Plenty plenty things go spoil eh
And if e be you dem vex
Plenty plenty things go spoil eh
And as everything dey spoil eh
Economy dey hear am eh
Enemies dem be sitting down for so long
Badmind no be fool around for too long
Bad mind dem be sitting down for so long
Enemies dem be fool around for too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
Mothers place no one can curse
My God let dem people dem feel the reality
Making of reality ask am once again
Dem no feel steal my show
Dem no fit steal my flow
Dem no feel steal my show
Dem no fit steal my flow
Let the people wey dey sick
Make dem see the next year
Let the people wey dey breathe
Make dem breathe the next year
Let the people wey dey eat
Make dem see this next year
Let the people wey dem believe
Make dem believe this next year
No be only me
No be only me dey be d reason for
No be only me go push and drag moto
No be only me no be only me chinekele
No be only me no be only me go go drive down into plateau
No be only me no be only me go drag you to rag
No be only me no be only me go dey for jail
No be only me no be only me go go heaven eh
Le the all people breathe
Make dem see the next day
So that Jehovah God eh go dey bless we all eh
No be only me no be only me
Enemies dem be sitting down for so long
Badmind no be fool around for too long
Bad mind dem be sitting down for so long
Enemies dem be fool around for too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
Mothers place no one can curse
Enemies dem be sitting down for so long
Badmind no be fool around for too long
Bad mind dem be sitting down for so long
Enemies dem be fool around for too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
Mothers place no one can curse
Enemies dem be sitting down for so long
Badmind no be fool around for too long
Bad mind dem be sitting down for so long
Enemies dem be fool around for too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long
So long so long
Too long