Thanks & Praises Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2004
Lyrics
Come make we give thanks and praise to the Lord
Who make me who I dey now
Come make we give thanks and praise to Jehovah
For making me wetin I be
E make I see the night and day
And I no care wetin the people say
Come make we give thanks and praise to Jehovah
For making me wetin I be
If him dey bless hin no dey look back
My Jehovah shalom no dey slumber
He is the author and finisher
So upon up your mind so make you give him praise
Person wey remove you from grace to grace
My brother make you give am praise
So that tomorrow e go do again
Oyah run co me make we give him praise

No testimony man can get
Na when you wake up and see the day
All day make you give thanks and praise to Jehovah
For making me wetin I be
When some get money they cant remember Jesus
But when dem go down dey go dey find Jesus
Person wey dey ser ve God e no go lost
If temptation comes he go fit stand well
Those wey get Jesus e no go lost
Oyah run come make we give him praise
Come make we give thanks and praise to the Lord
Who make me who I dey now
Come make we give thanks and praise to Jehovah
For making me wetin I be
E make I see the night and day
And I no care wetin the people say
Come make we give thanks and praise to Jehovah
For making me wetin I be
If him dey bless hin no dey look back
My Jehovah shalom no dey slumber
He is the author and finisher
So upon up your mind so make you give him praise
Person wey remove you from grace to grace
My brother make you give am praise
So that tomorrow e go do again
Oyah run co me make we give him praise
Come make we give thanks and praise to the Lord
Who make me who I dey now
Come make we give thanks and praise to Jehovah
For making me wetin I be
E make I see the night and day
And I no care wetin the people say
Come make we give thanks and praise to Jehovah
For making me wetin I be
Oyah make we give thanks and praise to the lord
Who made me who I am

He made I see night and day
And I no care what the people my say