
Land Lord Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2003
Lyrics
Anytime wey I no dey house for time wey I go work
Something dey happen for my back e
My genotype na aa my wife own aa my pikin own com be as
I com dey check am wetin we fit do am to regulate am
Something dey happen for my back e
The time wey I no dey house people say you go work
Something don happen for my back e
My wife don born another pikin e
But the pikin no look like me yepa
My wife don born another pikin e
But the pikin no look like me yepa ripa
E land lord e ye come take your pikin e
E land lord e ye come carry your pikin e
Abeg leave me joor abeg he resemble your pikin
No be your pi I go launch you o abeg I go lauc you o
You want make I sand you sand you
Because I never get house because I still be tenant
You come dey show me dubai na only god go judge you
For this kind thing wey you do something go happen o
E o daddy my wife don born another pikin o
But the pikin no look like me yepa
My wife don born another pikin o
But the pikin no look like me yepa ripa
E land lord e come take your pikin e
E land lord e come carry your pikin e
Zagazaga zagaza zigizaga zagaza yepa
Zagazagza zagaza yepa yepa zagaza zagaza
Zagaza zagaza yepa ripa yepa ripa
My wife don born another pikin
But the pikin no look like me
My wife don born another pikin
But the pikin no look like me
My wife don born another pikin
But the pikin no look like me
My wife don born another pikin
But the pikin no look like me yepa ripa
My wife don born another pikin
But the pikin no look like me yepa
My wife don born another pikin
But the pikin no look like me yepa ripa
E land lord e come take your pikin e
E land lord e come carry your pikin e
My wife don born another pikin
But the pikin no look like me yepa
My wife don born another pikin
But the pikin no look like me yepa ripa
E land lord e come take your pikin e
E land lord e come carry your pikin e
E land lord e come take your pikin e
E land lord e come carry your pikin e