Omalicha Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh na na, oh na na, oh na na, oh na na
Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe, Ebelebe, Ebelebe ya Ebelebe
Slam it
Ombalicha, na your love dey high me, oh
E be like fire, baby, now you de burn me, oh
Me I tell you say I love you, I no dey whine you
Oh baby, this your loving, na him de calm me, oh
I don dey wait you tire, I don dey miss you tire
I don't dey wait you tire, I don dey miss you tay
Nobody but you, oh baby, you cool my blood pressure
Tell me what you want, oh baby, I want to hear from you
I no fit lie for you, Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe
Nobody but you, Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe
I no fit lie for you, Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe
Nobody but you, oh baby, Nobody but you
Oh baby, I come dey craze for you
For your case, oh baby
Dem fit arrest me too
Wetin you give me, baby
I come dey fall for you
Ife pka mi bi oti
I want to marry you
I want to marry you
I don dey wait you, tire
I don dey miss you, tire
I don dey wait you, tire
I don dey miss you, tire
Nobody but you, oh baby, you cool my blood pressure
Tell me what you want to, oh baby, I want to hear from you
I no fit lie for you Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe
Nobody but you, Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe
I no fit lie for you, Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe
Nobody but you, oh baby, nobody but you
Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe
Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe
Ebelebe, Ebelebe, ya Ebelebe
Nobody but you, oh baby, you cool my blood pressure
Tell me what you want to, oh baby, I want to hear from you
Baby let me