Peace In Niger Delta ft. Kilo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2005
Lyrics
[ti:Eedris- Peace In Nigeria]
Let there be peace in niger delta
From port harcourt to bayelsa
My people for warri make you no worry
Everything get comes in a hurry
Let there be peace in niger delta
From port harcourt to bayelsa
My people for warri make you no worry
Everything get comes in a hurry
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Saturday night na time to shayo
Everybody watch your back you might not know
The situation in port harcourt is so low
People die every day and night oh no
Mr president
Mr governor
All the freedom fighters is time to dialogue
2000 naija dey here
2000 naija dey here
Wetin go happen for 208
Jungle don mature everything must change
You and I say we no want share change
My people make you sing my song
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Stop the fight
Stop the war
Killi killi
Fighti fighti no fit help us oh
Drop the gun
Stop the war
Killi killi
Fighti fighti no fit help us oh
Niger delta let’s come together
Lemme see you flash up una light ah
In the west things will be better
I represent in a our nation
Let there be peace in niger delta
From port harcourt to bayelsa
My people for warri make you no worry
Everything get comes in a hurry
Let there be peace in niger delta
From port harcourt to bayelsa
My people for warri make you no worry
Everything get comes in a hurry
Jungle don mature naija must unite
Me and you don come back with a brand you bag
From niger delta port harcourt and bayelsa
Warri no worry god dey by your side
Me I don come back with a brand new pack
Bag bag bag
This can be a very big bag
This time around make we stop jagajaga
Make we stop yamayama
Make we do things right
Nddc niger delta
United nation
Federal government
Let there be peace in niger delta
From port harcourt to bayelsa
My people for warri make you no worry
Everything get comes in a hurry
Let there be peace in niger delta
From port harcourt to bayelsa
My people for warri make you no worry
Everything get comes in a hurry
Akwa ibom
Rivers
Edo
Ondo o
Idris we don hear you
But make you tell them
Mr president
Vice president
Governors
Senators
House of reps
Let there be peace in niger delta
From port harcourt to bayelsa
My people for warri make you no worry
Everything get comes in a hurry
Let there be peace in niger delta
From port harcourt to bayelsa
My people for warri make you no worry
Everything get comes in a hurry
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey
Na angerla we dey