![Koleyewon ft. Ruggedman](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/96/rBEeM1f8YWWAJAv3AAB_wT8b_so888.jpg)
Koleyewon ft. Ruggedman Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2005
Lyrics
Mehn it`s
No be dream(2x)
Reality right here.
Ijeta lari raa (4x)
Dem say i fight 50 cent
See their mouth them just dey yarn anyhow
Them say i run go exile
If mr president catch u e go flog u
For your information me met mr president
One on one inside aso rock
Them say i no go make am again (na lie)
Them say ain`t gat no game
Kenis music am back again
Keke d1
Them say i no like government
Because them treat my people anyhow
Them say them no give me show
Them wan see how rude boy wan survive
Me travel to america and canada
Asia, caribean,south africa
Men u no so bmg we doin it right
Now am back home lacream we kicking it
Tight
For my fans wey love me
I thank you well well
Eedris is back again
Chorus:
Papa di popo papa koleyewon o
Popo di papa papa koleyewon o (2x)
Ijeta lari raa (4x)
Eedris:
Them say i jagajaga
I yamayama, i scatter scatter
I too get wahala fa
My people suffer suffer
We still dey buy water
When i talk dey say who give me mouth to
Talk
When i yarn dey say who give me mouth to
Yarn
50 cent na my man you know we kicking it
Tight
Charly boy and pman u know dey stab me for
Back
Mr star u knw na we dey drink d beer
If i like i go turn green to black
I go make peace with star
I go do how i like
Don`t blame me style
Everybody get im mouth, you get your mouth to
Yarn
2face get im mouth im get him to yarn
2face wan be like obasanjo oh oh oh oh
Me i wan be like fela anikulapo kuti
Chorus:
Papa di popo papa koleyewon o
Popo di papa papa koleyewon o (2x)
Ijeta lari raa (2x)
Eedris: ruggedy.
Ijeta lari raa (2x)
Ruggedman:
This na the unexpected collabo
Ruggedman and eedris abdulkareem
(koleyewon o)
What we done none can stop it
Club we rock it
We drop poo but none can flush it
Dust na dust that`s easy to comprehend
No be magic say me and my nigga decide to
Blend
Na message we dey try to send to the people
We need peace to move on even if we no be
Equals
Eedris:
Politicians and people and government
Ruggedman:
Look pass the money you wan eat and see the
Problems
Face of the masses abi you need glasses
On the street go teach lessons
You wan loan the classes
Do the right thing before water pass garri
Before guns turn to wetin everyman dey wan
Carry
Everyday for the thief one day for the
Owner
Guess who be the thief and who be the
Owner.
Papa di popo papa koleyewon o
Popo di papa papa koleyewon o (2x)
Ijeta lari raa (2x)
Eedris: ruggedy.
Ijeta lari raa (2x)