![Can't Hear You (Remix) ft. Illbliss](https://source.boomplaymusic.com/group2/M02/53/B2/rBEeM1wg8aOAATNgAAEN8vb-ybI714.jpg)
Can't Hear You (Remix) ft. Illbliss Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2018
Lyrics
Can't Hear You (Remix) ft. Illbliss - Runtown
...
t's kezzyklef productions
Illigati everything soft
Alhaji na wetin your girlfriend dey call me
Olowo this kind love I use to imagine
Ehn ehn
Oh no
Tell dem is a balling is a habit
You can hate me
As long as you need me now you hate me
Baby girl you bad oh
Say the way you whine oh
Girl na whine whine say you be like magic oh oh
Killie me
Ohema gimme shito make I chop oh
killie me
And baby girl na the way the thing go take oh
killie me
Illbliss
See am counting my money so I can't hear you X2
Iwatago wa drink the champagne like I do
Toss money all around cuddle in my boo
Toss money in the air mad over you
I didn't understand how I feel about you
We ball with the buses blase around town
Party non stop ever since we touch down
Party don stop we tops in all chart
Flex with the role way models a new strat
My dress concealing
Aswadikwa killing asamanono wesekwa wit big boss illi
Asamanono I put the money by the millie
Asabiidkpemana am a oh Billie
Chorus
Alhaji na wetin your girlfriend dey call me
Olowo this kind love I use to imagine
Ehn ehn oh no
Tell dem is a balling is a habit
You can hate me as long as you need me now
you hate me
Baby girl you bad oh
Say the way you whine oh
Girl na whine whine say you be like magic oh oh
Killie me
Ohema gimme shito make I chop oh
killie me
And baby girl na the way the thing go take oh
killie me
Illbliss
See am counting my money so I can't hear you
X2
Ehn Iwatago Illisharpo illighati illiralo
One man have her and the chicks in the wips dey amuse them
And the way we dey ball dey offend them
E dey stress dem
E dey pain dem
Today boys getting cake we dey thrash dem
Dress code silly
Asa di kwa killie
Asa mana o no sekwa with big boss Illi
Ah
Everything soft soft X2
She dey wisper everything soft
Soso ballers any no na louft
Alhaji na wetin your girlfriend dey call me
Olowi this kind of love I use to imagine
Ehn ehn
oh no
Tell dem is a balling is a habit
You can hate me
As long as you need me now you hate me
Baby girl you bad oh
Say the way you whine oh
Girl na whine whine say you do like magic oh oh
killie me
Ohema gimme shito make I chop oh
killie me
And baby girl na the way the thing go take oh killie me ehn oh eh
See am counting my money so I can't hear you X2
It's kezzyklef productions
Illighati illighati illighati one man army
Illighati illighati illichairmo one man army