
Rora Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2017
Lyrics
[ti:SexyWizzy - Rora]
Take this
Make you looku
Themma read my matter
Like abuku
Themma tell me
Sexy wizzy you too bad
When they listen to my song
Them dey shake their uku
Take this
Make you looku
Themma read my matter
Like abuku
Themma tell me
Sexy wizzy you too bad
When they listen to my song
Them dey shake their uku
Back then when I no get shishi
Dem go commot face
Like sey dem no see me
Right now that baba god bless me
Demma shout my name sexy wizzy
Omo toni o le pago
O kole oni petesi
Won mujo
Jijo
Mujo
Won jijo mi
The way you dey gbese
Rora
On dun kokoka
The way you dey gbese e
Rora
On dun kokoka
The way you dey gbese e
Rora
On dun kokoka
The way you dey gbese e
Rora
On dun koko
Alaga this
Alaga that
Do laga this
Ah laga that
Ah lika this
Lika that
Ah lika this
Ah lika that
Bad belle won jealousy
Jealousy
Gbogbo solo makinde
Abosi
I don’t care what dem say
What dem talking about
Baba god don show me the way
Many people want to dancy
Want to dance
Many people jogodo
Jogodo
All my fans show me love
Show me love
Baba god lo sheleyi
Back then when I no get shishi
Dem go commot face
Like sey dem no see me
Right now that baba god bless me
Demma shout my name sexy wizzy
Omo toni o le pago
O kole oni petesi
Won mujo
Jijo
Mujo
Won jijo mi
The way you dey gbese
Rora
On dun kokoka
The way you dey gbese e
Rora
On dun kokoka
The way you dey gbese e
Rora
On dun kokoka
The way you dey gbese e
Rora
On dun koko
Alaga this
Alaga that
Do laga this
Ah laga that
Ah lika this
Lika that
Ah lika this
Outro