
Killy Person ft. Harrysong & Joe El Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
[ti:Killy Person by Sexy Wizzy]
Demma yimu yimu
Because of sey I love you
Demma binu binu
Won lo di sinu sinu
But this your love baby
I will never leave leave
My love for you no be lie oh ah
Ahhhhhhhh
Baby be my number one oh
Ahhhhhh
Baby girl iwo nikan ni mo like oh
Make I tell you something
Wey you don’t know ah
My baby girl you dey
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
I no go lie
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
Girlya what ya whine
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
I no go lie
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
Killy person
Baby girl your back dey
Killy person
Baby what ya whine
Dey killy person
You you you
You dey killy person
Baby killy softly
Killy me
Killy me slow
Murder me gentle
Auto power mic
Murder me slow slow
I was a bad sharp guy
When I met you
You soft me puff puff
I see as you dey melo down
On top my melody
Oh baby give me the harmony
So la so
So so la so
Correction
My baby girl you dey
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
I no go lie
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
Girlya what ya whine
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
I no go lie
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
Killy person
Baby girl your back dey
Killy person
Girl what ya whine
Dey killy person
You you you
You dey killy person
Sexy wizzy re o
Baby girl you too fine
You too fine baby girl
You’re nice
I no go lie
Girl the way you dey shine
You dey blind my eyes
I’ve been with many other girls oh
But now I realise
Sey na only you baby girl
Wey fit be my wife
Girl only you burst my brain girl
Girl me no care what dem say girl
Girl no one go take your place girl
Girl you dey make me go insane girl
I falling for you
The way you dey whine
Makes me dey feeling you
Anywhere you go
Girl me go follow you
My baby girl you dey
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
I no go lie
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
Girlya what ya whine
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
I no go lie
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
Na which kind gbege
Me I enter so
I never know
This girl she too fine
She go killy person oh
Cos am tripping
Am falling
Am dying for your love
E dey sweet me for my body
Like something from my above
E dey shack me anyhow
Abi na over dose
Loving you for real
My baby girl
See am coming through
Anybody wey try you
I swear I go killy person oh
Girl I go killy person
My baby girl you dey
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
I no go lie
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
Girlya what ya whine
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
I no go lie
Killy person oh
Killy killy
Killy person oh
Killy person
Baby girl your back dey
Killy person
Girl what ya whine
Dey killy person
You you you
You dey killy person
You make me high
You make me high
You make me high
You make me high
You make me high oh