Awolor Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Don't be deceived by the gentle face
Mara wanle
I can't do without you
Die first
Son please don't be a betrayal
Office is open
Even on Sunday
If I don guide you fit send aza
But for now send prayer
Adura wa agba
No go let wahala be your default settings
Anytime this nigga remember hin parent
Robinhood mood activated
Time dey go
And hin no dey collect bribe
Na who go con pay
Your Igbo or your life
Use your seatbelt
Yung effissy family gather here
Awolor usa how you dey
Na person wey send me funds be my love
You know people is different from you get people
Rules dey
Awolor usa
Give up no join
Smart grinding not hard
You see me ri
You sabi me before
This life no be film o
Try guide e get why
Man wey dey move will surely meet hin luck
May we never meet our death yet
The difference is I have faith
Allah will deliver me
God no dey fail me
Na me wan dey panic
Yung effissy will Drive you crazy