Doctor Lala Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Moleba talolobe
Money and love na two different thing
Wetin you dey find
I refuse to fail
No be everybody get sense
For hammer face everything na nail
Location is unknown
Inside one dangba
Nigga careful as you dey whine
Na this life we gather dey
As you Dey face one or two
Some people dey struggle with there twelve
Doctor lala
Make them deliver my hybrid
Indigo sativa
Forget the normal protocol
Kiku mapa omo folomo
Make I no spend one finish
Before another one enter
Derok how your side be
Who we go con trust
If e set well
Hope your enjoyment squad go fit be your hit squad
Kimashe na kan tan kinto ri kan
Doctor lala how he be for that side
My oga get hin own oga
You and who
Iwo ati awon tani
No go throway your garri
Because of one day shawarma
Good man gast kpai
Badman Gast to kpai too
Nigga no fit comot bullet for body
Na why this nigga no dey too put body
Forgive your neighbor
May God forgive you
Fine face
Blood hand
Dry pocket
Hustle leg
Thief thinking
Use your seatbelt
Yung effissy family gather here
You see that up I go reach there
Me and my people awa madebe
Anijabole
As I follow yungeffissy I like am
Angel lomoyen malaika
Use your seatbelt
Yungeffissy family gather here