
Bebe Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2025
Lyrics
Make I chop pan Ku
Veronica chop pan Ku
Cassava e big no say na fruit
Ogbeni gimme chance make I chop n move
E be like person pikin dun dey cause kassala
Even backa wey too small fit to cause wahala
Ah fit to carry am dey go Jalingo Taraba
Addi pepper for mah stew make you chop my raba
No be say I dun gbese, before I fee gbese
Mah mama only son, be like I dun craze
Just Sendi aza, I go buy you estate
If you fit to shake am well
I fit chop your own plate
(Ehn)
My Bebe
Premium wahala
Carry me dey go Keke Napepe
If she wan dey kpash
Sheybe na pepper
My Bebe
Premium wahala
Carry me dey go Keke Napepe
If she wan dey kpash
Sheybe na pepper
Abegi no do me jeje
Como sava Bebe
What is it you want, is it rice abi pepper?
I can do it twice make you know say I sekpe
Make you carry two of your friends make we shei shei
Anything wey you carry shey I go pay
Sheybe I wire your aza and Opay
Normally I fit to affordi your tote
Marley make you pass me the
Make I gbo-gbe
Veronica sit down for Benz no be keke
And she come w two of her friends and Jumoke
Mi Casa, Su Casa
Me fah I don't care
Anyhow wey you wan do me I dey here
Say she wan carry belle (okay)
Me I come dress like Cele (okay)
Carry my shoes for Ashe (okay)
Na to jakpa with uche (okay)
My Bebe
Premium wahala
Carry me dey go Keke Napepe
If she wan dey kpash
Sheybe na pepper
My Bebe
Premium wahala
Carry me dey go Keke Napepe
If she wan dey kpash
Sheybe na pepper
My Bebe
Premium wahala
Carry me dey go Keke Napepe
If she wan dey kpash
Sheybe na pepper
My Bebe
Premium wahala
Carry me dey go Keke Napepe
If she wan dey kpash
Sheybe na pepper