Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

Lyrics

Einstein

(Baller Ahmed Tinubu)

Na we wey dey shut down the bar

All of mah home boys dey lap

Money e boku for bag (E choke)

All of mah guys dem dey outside

Man dun dey hustle for days (Days)

No come dey look uche face (Uche face)

Get the raba couple ways (Ehn)

Praise to jehovah, give am praise

Order azul make e choke for my table

I no wan dey see a likkle tiny space

Sheybe I say make them shut down the bar

Na who slap the lawyer wey dey carry case?

Steady be pushing the P

I heavy heavy put ur couple billy for the gate

Olokpa wan stop mah shine

They ask me who dey give you money

I no fee escape


I'm just a baller not a mechanic

Officer check me, nothing I carry

(Baller Ahmed Tinubu)

Na who get the Benz

Na who get the Audi

Na who be the person wey pay you salary

I wan see him face, the woman he marry

If he getty car, e gahz be Ferrari


Emi ni baller not a mechanic

(Emi ni baller not a mechanic)

Officer check me, nothing I carry

(Scrr Scrr)


Na who get the Benz

Na who get the Audi

Na who be the person wey pay you salary

I wan see him face, the woman he marry

If he getty car, e gahz be Ferrari


Your shima dey eye me since

She saw the way that we be step in the scene

She just dey shine her teeth

She no fit resist and she no fit believe


Thirty bottles steady popping the moment we popping my pills in Ibiza

I no fit to tell whether na me or AJ wey carry this chick and her sister


The matter dun cast

Olokpa no shoot me, no comot kala

Shey na the bar

E dey for account and e dey for the bag

I no dey whine, we legal to spend all the money like that

From Kd to Lagos to Gwagwalada

We catching the cruise Allahamdulilah


I'm just a baller not a mechanic

Officer check me, nothing I carry

(Baller Ahmed Tinubu)

Na who get the Benz

Na who get the Audi

Na who be the person wey pay you salary?

I wan see him face, the woman he marry

If he getty car, e gahz be Ferrari


Emi ni baller not a mechanic

(Emi ni baller not a mechanic)

Officer check me, nothing I carry

(Scrr Scrr)

Na who get the Benz

Na who get the Audi

Na who be the person wey pay you salary

I wan see him face, the woman he marry

If he getty car, e gahz be Ferrari

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status