![Ace Pounds](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/15/6aa8b6b1a97e43958e412fb01d7be51cH3000W3000_464_464.jpg)
Ace Pounds Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Leave God make hin dey work
Leave devil if hin like make hin fall
Jus believe in God and yourself
Everything go work and done
Smile it's an happy day
Is either we fight to live
Or we quit and kpeme
Nowadays people Dey choose money over their blood
Breakfast and dinner wetin do my lunch
I dey on lowkey
Cause I no wan dey make unnecessary waves
You better brave up dwag
We gat alot of people to prove wrong
Use your seatbelt
Yung effissy family gather here
Ace pounds how your side be nah jiggy
Forward ever my hommie
I see you this year I go see you next year
Instead make una dey support una self
Una con dey show level for una self
Level wey never even set well
Am a soft guy
But does it bring any food to the table
Kinwa loja keh emi olor oh
You need to have faith brr
Yes we need it
If there's something between you and them
Then it must be between you and them
You go dey hear something like snitch or rat
You those two things
I no dey welcome am for my side
Ace pounds lets go and dance
As I follow yungeffissy I like am
Angel lomoyen malaika
How your side drealheartgold
Owale pounds
Shoutout to ace pounds
Shoutout to the yungeffissy family
The yef