Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2025

Lyrics

Omo unno fit fuck with my energy

I'm trynna make the currency

Na why ino dey go some kind settings o laye


Tell me wetin i never see for this life

Chasing better dreams for this side

Owo toma kunu shaka

Mon wa


White range black bentyaga

I dey pull up hard hard wonni bo mofe gba

Steady calculate currency kuwait

If dem dey talk na their own palava


Make available pass bukata

Offending in my fendi pelu bottega

No go check am ma sunle

Original ni no be made in china


White range black bentyaga

I dey pull up hard hard wonni bo mofe gba

Steady calculate currency kuwait

If dem dey talk na their own palava


Make available pass bukata

Offending in my fendi pelu bottega

No go check am ma sunle

Original ni no be made in china


Normally I bad

Dem don jonz dem no no when I pass

Hustle for the kpa 💰

Money must be made me wan take care of mama

Aye yi kolo far but at the same time Omo iyami olofa

Sometime I dey like make I dey on skuchis

Feelings my self kin wa gbomo meji

Don't dull eshamo paye kope meji

Dnd make dem no call my number

Na so so billing for WhatsApp and insta Nibo wa mofe gba

Mean while me sef I dey luk for Raba

But All this shii they can't understand

Make dem pity me E no easy for me but I dey try my best

Omoh na only me


I say they don't know but wan shi mamo

Aagbo mi Oshi ma kan

If I see money inumi madun

Me no care even tan ba n kun

Temi osun kemi shati sun

Mofe ma Fun wan ni bottega venita

Original no be made in china

Me never slow errday na para

Para para Gucci Pelu Prada

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status