Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2025

Lyrics

Feeling my vibe feeling my feeling my feeling my vibe

Yeh dem feeling my vibe

Omotena See me com dey shy

Chilling with my pady we gety money let's faji

They don't know ooo

But dem go soon know ooo

We be bad boy we no dey fhor for popo oo 2X


Yeeeh gbedu to ta make dem dey scream ye ye ye

Tiwan bota if them dey do werepe

Dem dey feel ham ask about me lorile

Aaah agege do jeje brother you know aye le

Aye ope meji ogo iru temi ode pe meji

Me I wan maya

Roll me backy kinfi sara

Enjoy your life no dey para

Life na yolo so easy brother


They don't know ooo

But dem go soon know ooo

We be bad boy we no dey fhor for popo oo 2X


Verse:

Me no want wahla

Always chasing big bag

Me I want millibilli wanti dollar

Make big money drop me wan gbadun dada

All my guy's are ballers

Jeki Orin dowo baba jeki orin di'ola

Who be that guy Wey dey do anyhow

If you do anyhow

You go see anyhow

If you see us go bow

Full squad no dulling But we no dey shout

Don Julio casamigos

You know we the life of the party

They feel my riddim wan de mujo

'Em say I too sweet like kopiko

Yeh dem feeling my vibe

Omotena See me com dey shy

Chilling with my pady we gety money let's faji


They don't know ooo

But dem go soon know ooo

We be bad boy we no dey fhor for popo oo 2X



Yeeh hushlambert me I go give you lamba

Oshimi langa

You already know this one na banger

They feeling my song

Biggy body and the money long

Chasing big bag

Hustle err day for the dow


They don't know ooo

But dem go soon know ooo

We be bad boy we no dey fhor for popo oo 2X

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status