![2025](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/07/5134e90f75a74d10847bdcd31d6caf98H3000W3000_464_464.jpg)
2025 Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Shangi para nation
Alhamdulillah Alhamdulillah
Eledumare make my money no dry
Yeeh…!! BTC go lap
E go be like say na jazz
All my men go dey cash out
And our blessings go dey loud
joy joy is coming
Your hate is funny
Steady on transaction
Am all about the money
No Ex girlfriend in 2025
Energy positive in 2025
Mercedes GLE in 2025
New house new whip in 2025
2025…!!!
Blessed year 25 is a blessed year
Blessed year 2025 is a blessed year
Hmmm Ahaaaaa
Blessed year 25 is a blessed year
Hmmm Ahaaaaa
Blessed year 2025 is a blessed year
Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa
Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa
Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa
Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa
Omo nah blessing blessing
This year no more dulling dulling
Me and my gee keep on balling balling
Steady i dey balling balling
Omo Me i dey cashout
Oni On a daily i dey cashout
Hmm see the way i dey spending
Faaji all the girls dem dey bend it
Alhamdulillah Alhamdulillah
Make my money long
Make e no dry
How many times how many times
I dey pray to allah
Make my matter no cast
I dey on a high spirit
I dey cruise on a GLE
Make dem no see me finish
I dey put dem on DND
DND Hmm Aha
Blessed year 25 is a blessed year
Blessed year 2025 is a blessed year
Hmmm Ahaaaaa
Blessed year 25 is a blessed year
Hmmm Ahaaaaa
Blessed year 2025 is a blessed year
Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa
Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa
Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa
Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa Ahaaaaa