Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Tinini tanana tanana ye

Tanana tinini tinini do me do me

tinini tanana tanana Tanana tinini tinini

Body Dey do my baby tinini tanana tanana

When she Tanana tinini tinini

tinini tanana tanana


My kele com fine atewo

Baby mu fine mani water

Na the way she whine her waist

Dey make me go mad


Your body come be my therapy

I no go leave your class by 2:30

I no Dey go to gym again

Na she be my yoga


Na the baby wey dey with me

When the chaaị no Dey

Na she go Dey when the chaaị come Dey

Change her na like Naija take change

Kai cenat to femi omo wery


Vibe go dey o

Para must Dey o

She no dey fear General solo makinde


Baby do me that tinini tanana tanana

Tanana tinini tinini do me do me

tinini tanana tanana

Tanana tinini tinini

Body Dey do my baby

Tinini tanana tanana

When she Tanana tinini tinini

Do me tinini tanana tanana


Makinde solo makinde General solo makinde

Makinde solo makinde General solo makinde

Who dem be where dem Dey wetin Dey

Wetin Dey sup I just Dey

I just Dey


My kele com fine atewo

Baby mu fine mani water

Na the way she whine her waist

Dey make me go mad


Your body come be my therapy

I no go leave your class by 2:30

I no Dey go to gym again

Na she be my yoga


Na the baby wey dey with me

When the chaaị no Dey

Na she go Dey when the chaaị come Dey

Change her na like Naija take change

Kai cenat to femi omo wery


Vibe go dey o

Para must Dey o

She no dey fear General solo makinde


Baby do me that tinini tanana tanana

Tanana tinini tinini do me do me

Tinini tanana tanana

Tanana tinini tinini

Body Dey do my baby

Tinini tanana tanana

When she Tanana tinini tinini

Do me tinini tanana tanana

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status