![Ile Aje](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/01/e01a3a5c97304e4eacfe9be8a9e16f7eH3000W3000_464_464.jpg)
Ile Aje Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Dharmee dee
Uhmmm
Praying to Jah jehovah
Hey. no no no
E never start sef
Praying to Jah jehovah
Aje wa so Ile mi di Ile
My blessings are running over
Make my hustle sef e Dey pay
Make I tell you many things
I Don loose so many slips (sleeps)
And I've been through many things
Eye wey cry sef still Dey see
Ile oro
Ile aje
Wa file mi
Se ibugbe
Some Dey succeed
Some Dey fail
Ori mi ma lo delay
I've been standing on my ground
Bloody sweat and all the pains
Oluwa bless me so I still dey pray
O lord have Messi Tani mbappe
Even Usain bolt self no fit run my race
Ile oro
Ile aje
Wa file mi
Se ibugbe
Some Dey succeed
Some Dey fail
Ori mi ma lo delay
I've been standing on my ground
Bloody sweat and all the pains
Oluwa bless me so I still dey pray
O lord have Messi Tani mbappe
Even Usain bolt self no fit run my race
Say like Wizzy or Davido
Do do re mi
Fa so lati do
Chasing da fame and chasing my dough
Stacking all my mulla getting high on my dope
Say na the reason reason
Every man get season season
So make dem free me free me
Me myself get billing billing
Say na the reason reason
Every man get season season
So make dem free me free me
Me myself get billing billing
Ile oro
Ile aje
Wa file mi
Se ibugbe
Some Dey succeed
Some Dey fail
Ori mi ma lo delay
I've been standing on my ground
Bloody sweat and all the pains
Oluwa bless me so I still dey pray
O lord have Messi Tani mbappe
Even Usain bolt self no fit run my race
Ile oro
Ile aje
Wa file mi
Se ibugbe
Some Dey succeed
Some Dey fail
Ori mi ma lo delay
I've been standing on my ground
Bloody sweat and all the pains
Oluwa bless me so I still dey pray
O lord have Messi Tani mbappe
Even Usain bolt self no fit run my race
Say na Welthouz on da beat
And he Dey knack anythng
Una go hear my melody
Dharmee Dee on MIC
Ile aje ooo
Ile Aye lawa