![Bruddas ft. Juenchi](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/24/1f3e8c2470974d52947af3a04723ad62_464_464.jpg)
Bruddas ft. Juenchi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
They've been running helter skelter
Just to see me make I falter
They no sleep and dem no slumber
Cause dem wan see me make I fall down
So I dey look Not surprised that's my bro that's my guy
Spiked my drink smiled at me oh why oh why
Oh broda
Broda
Broda
Why we killing one anoda
I dey hustle I don suffer
I no wish bad on another
Clearly somethings went wrong
Some years back
O ti pe ti mo tin gbe bo
From way back
I on care about the beef
E ko fun mi ni bag
All this hate talk getting me weak mo ti n slack
Getting money everyday was the main idea
But mon korin mo tun rap and the bars dem clear
All dem guys wey dem get ear make dem ear
2023 yii I go give dem seee
So I dey look Not surprised that's my bro that's my guy
Spiked my drink smiled at me oh why oh why
Oh broda
Broda
Broda
Why we killing one anoda
I dey hustle I don suffer
I no wish bad on another
I'm Alive, I'm Alive
And I'm Fighting for my life
Focus on the hustle two-four, always on my grind
So I stay woke don't wanna miss my time
Fighting For survival I ain't even proud
I Was Sober on my knees ,told myself, don't you cry
You've Been back from hell, Been a couple times
You Stay strong, you grow
And you even shine
So We Stay strong, we grow
And we even shine
They've been running helter skelter
Just to see me make I falter
They no sleep and dem no slumber
Cause dem wan see me make I fall down
So I dey look Not surprised that's my bro that's my guy
Spiked my drink smiled at me oh why oh why
Oh broda
Broda
Broda
Why we killing one anoda
I dey hustle I don suffer
I no wish bad on another