Joy Is Coming (Amapiano) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Joy Is Coming (Amapiano) - Fido
...
Joy Is Coming Cover Art
Fido - Joy Is Coming Lyrics
Yee
Oosha!
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If he no be galala I go give dem Fuji
Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
If he no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning