Awolowo (Official Audio) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Awolowo (Official Audio) - Fido
...
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I Dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over over the cloud so high
Fly me up oo up so high
Till I find my self talking with da most high
Some some think say me I don Dey mad
He still Dey go leave am leave am leave am
I think say he don enter that side
As I Dey let them know Wetin dey my mind
Some dem taking me for a fool yaaaah
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atí egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan
Thank you jah for giving us rain
Abundant blessings me yay jah fí rain
Bless the farmers planting ganja all day
Puff one two take of my pain pains away
Oh away yh yh
Emí ó má lé múgbó tó olu bá wé
Rara o I go roll my spliff my way
My way no bé your way yh yh
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atí egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atí egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan