Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2025

Lyrics

Hmmm Yo boy

Oh ye ye ye

Ye ye ye

Hmmm oh ye ye ye


Manna come from the Lungu lungu

Where dem man nigg* dem skrr skrr

Demma try to deceive you , fool you

Small time dem go say na voodoo

Wake and bake your money Nunu nunu

Hustle for this lagos belike new dues

Dem go soon start to dey bring spoons

Everybody no go show the pity for your noodles

Yee


See back then dem no see me na

Calling their phones dem no pick na

Even dem my homie demma hating now

Cause i dey craving for the money like a Criminal

Back then dem no see me na

Na double six if i throwing now

Even dem my homie demma hating now

Na why i dey hustle for the money like a criminal


Omoh where you come see me now

We get match o for Cimini

(For Cimini)

No dey come tease me now

E don dey long o wear you bikini


But shey you know

I know you know

For this your body omo ma ta piano

Oh girl you know

I know you know

Kaka kiwo pami layo ma ta piano


Don't mention na

Money wey i press na intentional

You get the fashion now

Only money fit to cure depression now

Hummm


Sheybi emi hustle mi kowo mi pe

Edo bale fori yile fun ori Adé

Sia por korin fun won Sunny Adé

Rise up and dance to my Afro garbage


Manna come from the Lungu lungu

Where dem man nigg* dem skrr skrr

Demma try to deceive you , fool you

Small time dem go say na voodoo

Wake and bake your money Nunu nunu

Hustle for this lagos belike new dues

Dem go soon start to dey bring spoons

Everybody no go show the pity for your noodles

Yee


See back then dem no see me na

Calling their phones dem no pick na

Even dem my homie demma hating now

Cause i dey craving for the money like a Criminal

Back then dem no see me na

Na double six if i throwing now

Even dem my homie demma hating now

Na why i dey hustle for the money like a criminal


Where you come see me now

We get match o for Cimini


Where you come see me now

We get match o


Manna come from the lungu

Manna come from the lungu lungu

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status