Pressure ft. Perri chant Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Call me Yo boy
Cruise with the boys and I like it in me
Boy chant
When it's o clock let's gather pull up in a Benz
I steady asking my God oh shey emi ni aiye kan
Oh ha ha
All the girlie them they do me as 'em like
Motivational Speakers eh eyin loro kan
Oh ha ha
But universal story !!!
Do like you die make you see who love you for real !!
Depression ma pa yan gan if you no get money
Kironu Mapami !!!!
Make them thank God for me !!
I been Dey high on pami in!!!
Walahi hai no be so
Shey I fit calm no
Go pari pari no be joke
See how you Dey do
Walahi hai no be so
Shey I fit calm no
Go pari pari no be joke
See how you Dey do
Me girlie no put more pressure
Abeg Abeg your pardon
Girlie no put more pressure
My African gurl yunno
Oh girl I like the way you brake it ahhh
Say you go send me your location ahh
You do me something wey go make me mara
Omalicha come here make we Naughty ahh
Me Girlie no put more pressure
Cash for my wallet
Stack some dolls on your wrist
Louis V verssace
Tattoo your name for my neck
Yo more bars on em
That bitches must bad on bed
Oh no waka boy sense o
Walahi hai no be so
Shey I fit calm no
Go pari pari no be joke
See how you Dey do
Walahi hai no be so
Shey I fit calm no
Go pari pari no be joke
See how you Dey do
Me Girlie no put more pressure
Cash for my wallet
Stack some dolls on your wrist
Louis V verssace