Arowojobe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Alhamdulilah always either good or bad
Alhamdulilah for another day
Alhamdulilah for the love or even thou na war
Alhamdulilah either na hunger
Alhamdulilah every time I chop wey belle full
Alhamdulilah for the both side
Both left and right
Alhamdulilah anrowo jobe
No be everything you go dey see
Na why you get nose
Yung effissy will drive you crazy
Alhamdulilah to the almighty
God wey senior anybody
I thank God sey I still dey run the race
Alhamdulilah for the challenges wey man don face
If that one self no dey
How I go take find my way
Alhamdulilah always
Iba fawon omo arowojobe
Apowa oni kan
Enu wa onigbe
Yung effissy you are trending
Ola olohun ni
God pass them
Alhamdulilah always