Mary did you know? (Afrocultural version) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Mary you been know
Say your baby boy
Go one day waka water
Mary you sabi
Say your baby boy
Go save our sons and daughters
You been know
Say your small Pikin
Go one day make you new
The child wey you deliver
Go soon deliver you
Mary did you know
(Did you know oh ooh)
Mary did you know
(Did you know oh ooh)
Mary did you know
(Did you know oh ooh)
Mary did you know
(Did you know oh ooh)
Your Pikin go waka for water oo
Your Pikin go heal the sick eeh
Your Pikin go raise the dead
Your Pikin go do do do do
Just He garment, go heal men and women
Feed 5000 people with five loaves and two fishes
Mary did you know say your Pikin go get doings
You nor know say na senior man wey pass senior man
You nor know say na King of kings nai you wan born oo
Savior of the whole world
I sure say she never know
Mary did you know
(Did you know oh ooh)
Mary did you know
(Did you know oh ooh)
Mary did you know
(Did you know oh ooh)
Mary did you know
(Did you know oh ooh)
Mary did you know
(Did you know)
Say did you know
(Did you know)
Mary did you know
(Did you know)
Say did you know
(Did you know)
Tell me say you know oh
(Did you know)
I sure say she nor know
(Did you know)
E be like she never know
(Did you know)
But now she go don know
(Did you know)
Mary did you know?
Did you know oh
Mary did you know
Did you know
That your baby boy
Would one day rule the world