
Your daddy (Bonus Track) ft. Logik Tha Pro Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I nor even send your daddy
I nor even send your daddy
I nor even send your daddy
I nor even send your daddy
Whatever you do
Make you put am at the back of your head that
I nor even send your daddy
Cos you dey reason me say me I send you
Tell me
Why would I think so little
Cos I get many things wey I wan do
Than to dey bother about you no no no
Why you go think say I go dey para oo
You nor dey feed me
You nor dey put shi shi for my Aza
Tell that brother make he calm down
If you get beef, give aboki make dem use do suya
I nor even send your daddy
I nor even send your daddy
I nor even send your daddy
I nor even send your daddy
Whatever you do
Make you put am at the back of your head that
I nor even send your daddy